Baba Lionel Messi by Holiyo Sheet Music for Jazz Ensemble at Sheet Music Direct
Log In
1521439
Baba Lionel Messi Digital Sheet Music
Cover Art for "Baba Lionel Messi" by Holiyo PASS

Baba Lionel Messi
by Holiyo Jazz Combo - Digital Sheet Music

£7.49
Sales tax calculated at checkout.
Free access with trial. £9.99/month after. Cancel anytime.
Purchase of Baba Lionel Messi includes:
Official publisher PDF download (printable)
Access anywhere, including our free app

This item is not eligible for PASS discount.

Audio Preview

Video Preview

Product Details


Product Description

Lyrics

Lionel Messi oh, 
Lionel Messi eh. 
I wan be like you oh; 
You be baba football eh! 

Lionel Messi oh, 
Lionel Messi eh. 
I wan be like you oh; 
You be baba football eh! 

When we talk of football, 
We dey talk of Messi oh. 
Baba dribble eleven men, 
Soteh the ball come dey shout, 

"Baba, baba, baba, baba, 
Na you be my father, father. 
Abeg make we dey go post, 
Make we shata goalkeeper, 
And carry better award. 
Make I ask you something, 
Na wetin be your name again?" 

We say na Lionel Messi oh, 
Lionel Messi eh. 
I wan be like you oh; 
You be baba football eh! 

Lionel Messi oh, 
Lionel Messi eh. 
I wan be like you oh; 
You be baba football eh! 

Baba score many goals, 
Carry many award oh. 

Man of the match, 
He dey!

Super assist, 
Na him! 

Best playmaker, 
Na him!

Even at thirty five oh 
Baba carry world cup, 
Carry eighth Balon d'or

Baba never taya 
Wetin be him name?
Messi! 
Na wetin be him name? 
Messi! 

Barcelona 
He show!

P. S. G. 
He show!

Inter Miami 
He show!

Carry baba go there, 
God of football 
Na him oh!

Number ten 
Na him!

Argentina, 
Argentina.

Greatest Of All Time:

We say na Lionel Messi oh, 
Lionel Messi eh. 
I wan be like you oh; 
You be baba football eh! 

Lionel Messi oh, 
Lionel Messi eh. 
I wan be like you oh; 
You be baba football eh!

This product was created by a member of ArrangeMe, Hal Leonard's global self-publishing community of independent composers, arrangers, and songwriters. ArrangeMe allows for the publication of unique arrangements of both popular titles and original compositions from a wide variety of voices and backgrounds.